LYRICS: Idahams – Lovina LYRICS
Music artiste, Idahams is back with the lyrics for the song titled “Lovina” and is available for download on Naijahubies.com
Tickle my heart
Omoge you tickle heart
Omoge tickle my heart
Omoge you tickle my heart
Omoge Tickle my heart
Omoge you tickle heart
Omoge tickle my heart
Omoge you tickle my heart
Ifeoma if to say na raba girl you know you no go look my side
Nwanyi oma ah ah ah ah ah
If na the thing wey dem dey talk you no go look my side
My lovina
My lovina
Since you come my life I no fit leave you rara
Na you I admire
My lovina o
Since you come my life I no fit leave you rara
Girl your type no dey regular
Girl you fine p– Monalisa
Girl you sweet me like Ribena
Abena
Baby girl you dey kill me Rara
Girl you fine p– monalisa
Girl you sweet me like Ribena o

Girl you fine p- Monalisa
Girl you sweet me like Ribena
Abena
Baby girl you dey kill me rara
Girl you fine pa- Monalisa
Girl you sweet me like Ribena o
Abena